Wazobia TV 1.0.2 [free]

Descrizione

Make una dey watch new parts of shows for Wazobia TV app – Gudu Morning Naija, As E Dey Hot, Padi Padi, Na Your Health, Baba Tope, The Night Show, Late Night Show, etc. We go sama una with all these shows every day. We dey bring una tori from Nigeria, Obodo Oyinbo, even business tori. So e go dey easy to get any informate wey you want. The app dey allow una check time for shows and follow us for Facebook, Instagram, Twitter and YouTube. Download Wazobia TV app today ontop your phone or tablet for free. NOTE: Availability of shows fit change at any time. Videos dey work best ontop 3G, 4G, LTE, and Wi-Fi networks. Dem fit collect money for the internet data when you watch videos on top the app.

Versioni precedenti

Free Download Scarica da QR Code
  • Nome del Applicazioni: Wazobia TV
  • Categoria: Intrattenimento
  • Nome APK: tv.we_tv.wazobia
  • Ultima versione: 1.0.2
  • Requisito: 2.3.3 o superiore
  • Dimensioni del file : 3.3 MB
  • tempo aggiornato: 2022-09-27